Ayra Starr – Commas Lyrics

Ooh-whoa
Oh, no
Eya-eya

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas

Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright

Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
They never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can’t fool me

Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I’m allergic to isọkusọ
I’m not ready for confusion

They’re tellin’ me make I show love
Sability òun gbóná
Everything na connection
I’m not ready for confusion, hm

Things happen inside life
Draw tattoo make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire

Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty

They never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can’t fool me
Energy wrong, I log off

Mo wa friendly and conscious
I’m allergic to isọkusọ
I’m not ready for confusion
They’re tellin’ me make I show love

Sability òun gbóná
Everything na connection
I’m not ready for confusion, hm
Na which kind life wey I never see?

I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-ya, eh-ya, eh-ya (London)

Steady increasing the commas
Comma, comma, comma

Share this
Subscribe
Notify of
guest

0 Comments
Most Upvoted
Newest Oldest
Inline Feedbacks
View all comments